Sunday, 8 January 2012

Joke of the day. President VS Warri GUY on subsidy (Lamoo!!!)

                                                   
Warri Guy VS Jonathan over fuel subsidy......

Warri guy: bros i hail oh!
Jona: u r wlcm
Warri guy: bros d tin wey mk me come see u na bcos of d mata wey dey ground.
Jona: u mean removal of fuel subsidy.
Warri guy: exactly! Bros mk i ask u, Na u put am der??
Continue reading....

Jona: No
Warri guy: why u go comot sumtin wey anoda pesin put..........Abacha,Obasanjo n oda stubborn past Presidents no comot am,na u wey soft lyk banana come get mind comot am........u well so?
Jona: but itz 4 d gud of Nigeria.
Warri guy: abeg hold am! Wetin una don do 4 Nig wey gud?.a......ASSU dey strike,boko haram dey bomb,NEPA wit dia madness. Nw u come worsten d whole tin,cum go comot subsidy wey pesin lyk u put........bros u don fall ma hand.
Jona: pls dnt b annoyed.
Warri guy: bros no provoke me oo.....if u knw wetin gud 4 u mk u go put bk wetin u comot...... See ur face lyk suntin wey dem comot subsidy frm....mtchww

No comments:

Post a Comment

Potrix Naija Blog